Jump to content

Kamala Harris

From Wikipedia
Kamala Harris
pesin
Man abi wumanwuman Chenj-am
Kontri wey e kom fromAmerika Chenj-am
Nem for lokal langwejKamala Harris Chenj-am
Orijina nemKamala Devi Harris Chenj-am
Fest nemKamala Chenj-am
Famili nemHarris Chenj-am
Alias賀錦麗, Hạ Cẩm Lệ, Hạ Cẩm Ly Chenj-am
Nik-nemMomala Chenj-am
Wen dem bon am20 October 1964 Chenj-am
Ples wey dem bon amOakland Medical Center Chenj-am
PapaDonald J. Harris Chenj-am
MamaShyamala Gopalan Chenj-am
Broda an sistaMaya Harris Chenj-am
Pesin wey e mariDoug Emhoff Chenj-am
Unmarried partnerWillie Brown, Jr. Chenj-am
RelativeTony West, Meena Harris, Cole Emhoff, Ella Emhoff, Sharada Balachandran Orihuela Chenj-am
Familyfamily of Kamala Harris Chenj-am
Fest langwejAmerican English, English langwej Chenj-am
Langwej wey e fit tok, rait abi yuz hand tokEnglish langwej, American English, African American Vernacular English Chenj-am
Langwej wey e tek rait di wokAmerican English Chenj-am
Wok wey e dey dupolitician, lawyer, prosecutor, raita Chenj-am
Pat of wok wey e put mindcriminal justice, criminal prosecution, Politiks, law Chenj-am
Wu e dey wok forSan Francisco District Attorney's Office, San Francisco District Attorney's Office, California Department of Justice Chenj-am
Wie e go skulUniversity of California College of the Law, San Francisco, Howard University, Westmount High School, F.A.C.E. School Chenj-am
Academic degreeJuris Doctor, Bachelor of Arts Chenj-am
Wie e dey livNumber One Observatory Circle Chenj-am
Work locationSan Francisco, Sacramento, Washington, D.C. Chenj-am
Party wey e dey for politisDemocratic Party Chenj-am
Candidacy in election2020 United States presidential election, 2016 United States Senate election in California, 2014 California Attorney General election, 2010 California Attorney General election, 2024 United States presidential election Chenj-am
RilijonBaptists Chenj-am
Medical conditionCOVID-19 Chenj-am
Handednessright-handedness Chenj-am
Notable workThe Truths We Hold: An American Journey, Superheroes Are Everywhere, Smart on Crime Chenj-am
Memba ofAlpha Kappa Alpha, Congressional Black Caucus Chenj-am
Significant event2020 Democratic Party vice presidential candidate selection, Kamala Harris 2024 presidential campaign Chenj-am
Awod wey e koletThurgood Marshall Award, honorary doctor of the University of Southern California, honorary doctor of the Howard University, Time 100 Chenj-am
Phone number+1-202-224-3553 Chenj-am
Official websitehttps://kamalaharris.com/ Chenj-am
Described at URLhttps://www.whitehouse.gov/administration/vice-president-harris/ Chenj-am
FandomKHive Chenj-am
Personal pronounL484 Chenj-am
Stack Exchange taghttps://politics.stackexchange.com/tags/kamala-harris Chenj-am

Kamala Devi Harris (dem bon am on October 20, 1964) na Amerika politishan an attorney wey bi di 49th an Vis President of United States sins 2021, onda president Joe Biden. Na Shi bi di first wuman wey go bi vice President an wey dey posishon wey haigh pas for wuman wey dey for U.S, na Shi stil bi di first Afrika-Amerika an first Asian-Amerika vis president. Na memba of Democratic Party, shi bi forma senato fom California fom 2017 rish 2021.

Dem bon am insaid Oakland, California, Harris finish fom Howard University an di University of California, Hastings College of di Law, shi stat law wok insaid office of di district attorney (DA) of Alameda County, bifor dem kolet am for San Francisco DA's Ofis an leta di city attorney of San Francisco's ofis.

How she stat life an edukashon

[chenj-am | chenj-am for orijin]

Dem bon Kamala Devi Harris for Oakland, California, on October 29, 1964. Mama wey bon am na, Shyamala Gopalan, na Tamil Indian wey dey wok on risach on Breast Cancer.

Wen Shi dey twelve years old, Harris an dia mama muv go Montreal, Quebec. Harris go skul wey dem dey tok french, Notre-Dame-des-Neiges, kon stil go F.AC.E Skul, an Westmouth High Skul wey dey Westmouth, Quebec, e finish in 1981.

2024 presidenshial Campign

[chenj-am | chenj-am for orijin]

On July 21, 2024, president wey dey for U.S nau Joe Biden, tok sey e no wan go for re-eleshon in 2024, an na Harris e chuz to kom out for president. Pipu lik Hillary Clinton, Bill Clinton, andi Congressional Black Caucus, an odas chuz am. If shi enta na first wuman wey go bi president for Amerika an sekond blak president afta Barrack Obama.